Woman dem mata   -   God word wen we dey take grow
29 May 2026

Woman dem mata - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

About
Woman wen get handwork wen e dey take get hin own moni and e dey do de work well na happi woman.
De message of Hope say wen Jesus save Mary Magdalene commot for de hand of de pipo wen want stone am make e die, e come know Jesus as hin savior.