About
Today praya na make God save all de pipo wen still dey kidnapa hand and make e scatar kidnapa business for hawa kontree.
De message of Hope say praya na sometin wen pesin wen say hin bi kristian musto do bekos naim we take dey forlow God tork.