Praya   -   God word wen we dey take grow
01 March 2026

Praya - God word wen we dey take grow

AWR- Voice wen dey ginger Hope

About
Today praya na for pipo wen dey sick, de one wen dey smoke igbo make God make dem well and make God bless hawa muslim pipo.
De message of Hope say make we take time dey read hawa bybbo and pray so dat we gofit get holi life