About
Today fess song say we no good but Jesus make us hin friend and de sekond song say make we trust and obey God.
De message of Hope show us de kain pipo wen God dey give hin merci and if we waka as dem waka we go get God merci.