About
De word wen dey commot for pesin mout get pawa so make pipo no dey carri tork bikos God go jorge hawa word dem.
Today message of Hope say na God grace dey kip us and dey make us fit happi even wen devo dey scatar evrytin wen dey around us.