About
Some odar tins wen husband and wife go fit do togeda wen go make deir marrage sweet and happi naim we tork today.
Today message of Hope say make we no dey fear bikos God sabi fite for hin pipo like e fite for King Jehoshaphat and Judah